-->

Man Connives With His Girlfriend In Delta,Defrauds Widow With 3 Kids(Photos)

Loading...


A man connived with his girlfriend in Delta State
and defrauded a widow with three children.Below is what an online user wrote.....
'We all know the way Late Godfrey Agburen Dedevbo aka Shooter take die. And he die leave he wife and 3 Kids. After the burial, some good hearted persons con contribute money for the upkeep of the children, so dem put the money for Shooter wife bank account.
So, Late Shooter wife sister boyfriend wey dem dey call Vincent wey nor get human feelings and wey put eyes to reap from weytin he nor work for, the ekpa wey thunder go strike 3 times a day, con thief Shooter wife ATM card with the help of he girlfriend wey be Shooter wife sister, dem con go withdraw the sum of One Hundred and Ninety Thousand Naira (N190, 000) from the Children account.
We commend the vigilante led by Mr Ufuoma wey dey head that zone for a job weldone as dem apprehend the Vincent and he girlfriend and bring dem to book. As at wen we get issue, na only 30k nai the idiot chop remain for he hand, but he family later gada body to pay the rest money back to Shooter wife account'.







Loading...

Comment Form is loading comments...
-- Composite Start -->
Loading...