-->

Mob beat 2 phone snatchers to pulp in Bayelsa(Photos)

Loading...


According to Betty who lives in Bayelsa,2 boys robbed her yesterday and were caught.They were beaten to pulp.Below is what she wrote....
'As I gallant like dis na mi dis boyz bin wan carry shine dis afternoon, but las las thunder fire dem, as I cum out 4 pos stand na so dem carry gun point mi korokoro afternoon 4 green villa road Biogbolo, I take sm few minutes access dem, dem sey if I mumu dem go shot mi, dem collect my fone & moni enter back road, as dem move nia I follow dem, I Chase dem cum dey shout thief thief na so people cum out join the chasing, we finally catch dem 4 Custom road. Dis is the end of my Story'.








Loading...

Comment Form is loading comments...
-- Composite Start -->
Loading...